إعلان مُمول
MONETIZED POST VIEWS [AVAILABLE] (UPGRADE TO PRO TO GET VERIFIED )
So yesterday a customer came to my store to return an sdd bone straight 10inches she bought last week, she got the hairs in bundle and her stylist wigged it for her ,after them don wig my hair finish they are now saying its not Vietnamese bone straight,ok no wahala bring back my bundles my exact bundles i gave you then we can talk like matured people ,some customers think say na only them dey crase for this naija,and for all this stylist wey dey spoil business for vendors all because they are selling wigs too na God go judge all of una or if them never blindddddd one stylist eye the rest no go learn.

Love
Haha
2
· 0 التعليقات ·0 المشاركات ·983 Monetized Views(💲)
Unilagist Social Media https://unilagist.com